
Abeg Wetin be dis o.. Na because dem don legalize G'ay na why any how anyhow dem go dey do am..
Dis days we go dey suspect all dis gurls and guys hostels o, coz ih go don dey plenti wella now wey d fin don de legalized for obodo oyibo.
See more below..
Photo 1